FunkulaI no be one of those men wey dey fear toto f**k_歌词全文

InVainWePanic 2024-3-25 0

 FunkulaI no be one of those men wey dey fear toto f**k_歌词全文

歌曲信息

歌曲专辑:Twice As Tall

演唱歌手:Burna Boy

Wettin Dey Sup歌词


[by:龙叔与Doc的旅行日记]
[00:01.080] Fu-fu-fu
[00:07.350] Funkula
[00:09.070] I no be one of those men wey dey fear toto f**k nyash
[00:11.810] Check am na kpa goro kpa
[00:13.880] Me I know say everybody got to die on day
[00:16.200] Buried six feet under golo ta
[00:19.470] Aje why we no go jaiye o wetin dey sup
[00:23.220] Tell my brother jeun soke o everything is okay o wetin dey sup
[00:27.910] To ba je ikan to ba fe je it's allowed o nothing dey sup
[00:32.810] Abajo to ni ki ma so mo nothing dey sup
[00:39.780] Cause I no fit depend on talk
[00:42.110] Dem go disrespect on top
[00:44.480] Then I show dem wetin dey sup
[00:47.920] Dey my own na me know wetin dey come
[00:52.080] You're waiting in vain I'm overtaking again
[00:56.050] Start to dey dance
[00:57.420] Put your cap to the back
[00:58.830] If you know say na kpa goro kpa
[01:00.330] Cause I came with the gang
[01:01.810] Dem know say we bad to the max
[01:03.240] We no come here to come gallivant
[01:05.000] I dey tell paddyman cause I wise like el taliman
[01:07.970] If you no think am well e go hang
[01:09.720] Dem go want carry chance wey you give dem spoil your dance
[01:12.710] As for me that one no be my plans
[01:14.660] Wetin dey sup wetin dey play I no pay attention of course
[01:19.420] Wetin you hear wetin dem talk
[01:21.990] I'm watching my back and facing my front
[01:24.090] Truth dey bitter needing no salt
[01:26.490] Cause e no be rice and beans and ponmo
[01:28.930] Me and my people don dey consult
[01:31.160] Make we dey understand wetin dey sup
[01:34.690] Aje why we no go jaiye o wetin dey sup
[01:38.480] Tell my brother jeun soke o everything is okay o wetin dey sup
[01:43.160] To ba je ikan to ba fe je it's allowed o nothing dey sup
[01:47.890] Abajo toni ki ma so mo nothing dey sup
[01:55.520] Pick dem one by one
[01:57.860] Make me burst my gun
[01:59.850] Poisonous like a long python
[02:01.850] Gunfiring 911 dialing
[02:04.300] Never liked the sound of dem sirens
[02:06.650] They only respect the money and the violence
[02:08.840] So I get to show dem wetin dey sup
[02:11.340] I no be one of those men wey dey fear toto f**k nyash
[02:14.170] Check am na kpa goro kpa
[02:16.210] Me I know say everybody got to die on day
[02:18.570] Buried six feet under golo ta
[02:21.970] Make nobody tell my people make we try golo ta
[02:25.630] But if no be sake of one or two things you sef know
[02:28.610] Say down you go down
[02:30.140] Wetin dey sup wetin dey play I no pay attention of course
[02:34.720] Wetin you hear wetin dem talk
[02:37.220] I'm watching my back and facing my front
[02:39.410] Truth dey bitter needing no salt
[02:41.850] Cause e no be rice and beans and ponmo
[02:44.270] Me and my people don dey consult
[02:46.530] Make we dey understand wetin dey sup
[02:50.130] Aje why we no go jaiye o wetin dey sup
[02:53.980] Tell my brother jeun soke o everything is okay o wetin dey sup
[02:58.470] To ba je ikan to ba fe je it's allowed o nothing dey sup
[03:03.250] Abajo to ni ki ma so mo nothing dey sup
[03:10.210] Cause I no fit depend on talk
[03:12.610] Dem go disrespect on top
[03:14.970] Then I show dem wetin dey sup
[03:18.460] Dey my own na me know wetin dey come
[03:22.710] You're waiting in vain I'm overtaking again
[03:27.940] The way the act is the way you know
[03:30.130] That's the impact
[03:31.190] The beautiful impact that we have on the people
[03:34.060] There's a lot of music that's out right now
[03:35.580] But the s**t ain't at- it ain't life
上面是千思维歌单网提供歌曲Wettin Dey Sup的歌词全文和下载地址,Wettin Dey Sup原唱是谁,是谁唱的,是什么歌的等内容。

Wettin Dey Sup评论

-134340:
耐心听就好,我觉得很有味道
格兰芬多七年级级长:
王朝的调教真的不如自己唱来的好
待业中好焦虑:
悄悄说一句,这是我唯一觉得翻唱比原唱好听的版本(会不会被杨老师打死[大哭])
我不想好好起名了:
这就是塔拉的《你当像鸟飞往你的山》
奈奈鱼儿:
“好想拥抱你啊” “那就抱紧我吧”
老叶纸:
没事,大不了之后去见由记子好了(手动滑稽)
ADiljan-Habibul:
hammingla kup taxakkur eytiman ???kolliginingla ga rahmat
VERONICA是一瘫妮:
这首歌上课外教放给我们听的,一听就爱上了
午12345678910:
敢问现在那个小鲜肉能唱出这种感觉?
一片洙心:
"네가 들어주지 않는 이 밤 눈물이 날 것 같아 자꾸 가슴이 터질 것 만 같아 나는 괜찮아 정말 괜찮아 너만 행복하면"
夏日野钱:
又到星期五了,兴奋!希望有第二季...
Tamari:
昨天,美国军方居然破天荒的承认Tom DeLonge所创立的UFO研究机构公布的三份UFO视频的真实性,并表示视频不应该被泄露出来。谁能想到朋克居然真的可以改变世界,还特么是以这种方式。
难得糊涂_____:
@云音乐小秘书 歌手标错了,应该是サーニャ・V・リトヴャク(CV.門脇舞以)
晓云战:
为什么我想起了郭富城???[多多捂脸][多多捂脸]
CristianoCC:
今天7.21 收到了查斯特去世的消息 这首歌评论的评论也从曾今的几千飙升到几万 也许有人认为这是跟风 但是我认为这是查斯特真正的粉丝出来对他的缅怀 让这首歌的评论破万 让更多人知道他 知道这个世界上有这样一位摇滚天才 让他们知道这是一代人的记忆 一代人的青春 让他永远存活在这个世界上 走好
萌芽儿y:
好听的歌没有人听吗,希望更多人听啊[多多大笑][多多大笑]
codemuke:
席赫露在马纳多的墓前哭泣时这首ed太戳泪了,不得不说照井春佳这个声线好软好软啊。
靜悄悄的這裏的黎明:
没有呀我觉得华健的现场依旧很棒 嗓音经过岁月的沉淀有些歌唱起来更有感觉了 即便有不完美但去了华健的现场这么嗨我猜你会兴奋地忽略很多细节的[憨笑]

Wettin Dey Sup免费下载地址

免费获取全部资源
永久免费
下载地址教程
地址/密码请 点击这里回复 后查看
――――――――新手教程――――――――
点击上面回复进入后→点击下方的微信免密一键登录→回复一下帖子然后刷新即可获取地址。

最新回复 (0)
返回